Pidgin Reviews Podcast
Mark all (un)played …
Series home•Feed
Manage series 3268356
Content provided by The Bagus NG. All podcast content including episodes, graphics, and podcast descriptions are uploaded and provided directly by The Bagus NG or their podcast platform partner. If you believe someone is using your copyrighted work without your permission, you can follow the process outlined here https://podcastplayer.com/legal.
For Pidgin Reviews Podcast, we dey yarn book mata for awa Naija Pidgin. We no dey only tok, we dey bring awareness give di strong work wey African authors dey do. Our aim na to give books wey sweet for belle di recognition wey dem deserve. Pidgin Reviews Podcast na part of The Bagus NG. Follow us for IG & TikTok - @pidginreviewspodcast. If you get book wey you wan make we yarn about, knack us mail for [email protected] or [email protected]
…
continue reading
18 episodes